NEW TORI: PEPE DEM YAWA (ERROR)


INTRODUCING PEPE DEM YAWA (ERROR): Dis Na D Confirm Latest Tory Wey De 4 Town Wey De Tear Any Cele Wey De Open Yansh (misbehave) 4 We Area(street),Any Cele Wey De Do Anyhow 4 Area Go Hear Am 4 "PEPE DEM YAWA (ERROR), Wey Be Say Na Only 4 BeeHiveGossips We Go De Yarn Am Raw As E De Be,No Hiding Witch 4 Dis Kind Matter,If Una No Sabi Dress,We No Am,If Una Too De Follow Follow ,We Know Am,If Una De Fight Anyhow,If Una De Do Anyhow Na Us Go expose Am,And Any Matter Fresh Beef Wey Dey Ground Go De Hear Kakraka....Any Cele Wey Get Pesin Bones 4 Him Drawer Go Hear Am Here As Fresh As E De Be.....No Be Beef o,Abeg No Open Eye 4 hear,D Mama Wey Witch Chop Her Pikin Clean Mouth Na D Mama Eye Go Red...
Las las all na paro abi? 
#BGBLOGBGBLOG


Follow Us on Twitter @Beehive Gossips for twitter updatesupdates



Like our facebook page @ Beehive GossipsFacebook updates

0 Comments